Artwork

内容由Caroline Aina and Sir Lenzo提供。所有播客内容(包括剧集、图形和播客描述)均由 Caroline Aina and Sir Lenzo 或其播客平台合作伙伴直接上传和提供。如果您认为有人在未经您许可的情况下使用您的受版权保护的作品,您可以按照此处概述的流程进行操作https://zh.player.fm/legal
Player FM -播客应用
使用Player FM应用程序离线!

KENYAN🇰🇪ANGELS & RUTO🤣😂🤣😂 NIGERIAN🇳🇬 DEMONS & TINUBU😁😁😁😁💯

27:25
 
分享
 
Manage episode 430874913 series 3471759
内容由Caroline Aina and Sir Lenzo提供。所有播客内容(包括剧集、图形和播客描述)均由 Caroline Aina and Sir Lenzo 或其播客平台合作伙伴直接上传和提供。如果您认为有人在未经您许可的情况下使用您的受版权保护的作品,您可以按照此处概述的流程进行操作https://zh.player.fm/legal

THE REVOLUTIONS ARE BEING TELEVISED😂🤣😂🤣 E get how d mata dey sweet my belle😍😍😍😍 puppets as politicians🤣😂🤣🤣 zero integrity, over sized ego, kleptomanic doings🤣😂🤣😂 e cum b say na foreign sense una get😂🤣😂🤣 smelly zionists as una god🤣😂🤣🤣 promises, d type wey land EKEREMADU FOR PRISON FOR UK🤣😂🤣🤣But una mus stupid by force abi🤣😂🤣🤣

WARNING!!!!!! Nija youths nor dey hia stop🤣😂🤣😂 una kpie 1 persin 4 dem peaceful protest lai dis😂🤣😂😂 una bullets mus not finish, leave to go back to barracks abi station nor dey😂🤣😂😂 if any of una fall, na demons we b 4 Nija, na Kenyans b Angels⚡️⚡️⚡️⚡️ una know d truth pass me😂🤣😂😂 #endsars runnings🙏🙏🙏🙏 Tinubu and co go japa normal 😂🤣😂😂 na family we all be una know na, make God gee us sense😁😁😁😁 AS 4 ALL DIS FOREIGN ENTITIES LIKE WORLD BANK, IMF, CITI BANK, UN and any other colonial institutions, dis protest mus chase dem out!!!!!! Including all bases in AFRICA⚡️⚡️⚡️⚡️ AFRICA IS RISEN, LIKE FINE WINE NO DECLINE💃💃💃💃 NA COLLECT WE DEY COLLECT DIS YEAR ON GOD🙏🙏🙏🙏 Pls listen, share adding ur own thinkings 😂🤣😂🤣 u are most intelligent aswea 💯❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #kenya #ghana #cameroon #uganda #africa #world

Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

  continue reading

246集单集

Artwork
icon分享
 
Όλα τα επεισόδια

×
 
Loading …

欢迎使用Player FM

Player FM正在网上搜索高质量的播客,以便您现在享受。它是最好的播客应用程序,适用于安卓、iPhone和网络。注册以跨设备同步订阅。

快速参考指南